
boyyblink - caro كلمات أغنية
intro:
enemestrings
we sound this
bring it back for me
baby girl bring it back for me
halla mah name you know!
verse 1:
caro!
uh, you dey carry one eye look solo
yeah
na so you dey do oh
no wonder anytime when i call you say you no dey pick oh, eh
caro oh (caro oh)
you fit make a bad man to kolo, mm
na so e dey go ho
no wonder all the boys for my yard say they just want to mingle
come see caro oh
chorus:
caro
you dey carry me go where i no know
anytime i call you no dey pick o
wetin be the thing wey me i do you o
oh no no (_2)
verse 2:
caro!
caro oh
say na the way you dey do your things o dey make me loose my mind
caro oh oh oh
you scattеr the floor for me, you scatter, you scattеr the floor for me ah ah ah
caro oh (caro oh)
and na the way you dey do your things o they make them loose their mind
caro oh (caro oh)
you scatter the floor for them, you scatter, you scatter the floor for them, ah ah ah
chorus:
caro
you dey carry me go where i no know
anytime i call you no dey pick o
wetin be the thing wey me i do you o
oh no no (_2)
outro:
enemestrings
كلمات أغنية عشوائية
- april boy regino - patawarin mo ako كلمات أغنية
- vic apollo - ooo كلمات أغنية
- peppino di capri - l'autunno non è triste كلمات أغنية
- glasshealer - release:open:bury كلمات أغنية
- skeletoon - when legends turn real كلمات أغنية
- april boy regino - mahal na mahal na mahal na mahal kita كلمات أغنية
- lotey - piraat كلمات أغنية
- a l l i e - precious/pressure كلمات أغنية
- chae yeon (채연) - 보고싶어 (miss you) كلمات أغنية
- martin hagfors - earl is gone كلمات أغنية