
boyyblink - baska كلمات أغنية
intro:
ewi
kilaboy kilode na
smartval kilode na
halla mah name you know!
woo
verse 1:
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e do happen o
for we naija mo
people dey run o
up and down o
everyday o
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (_2)
brake:
ewi
kilaboy kilode
verse 2:
when i’m walking with my leggediz (bеnz)
all the people dеmma hailing me (benz)
i fast pass all the mercedes (benz)
i fast pass all the mercedes (benz) _2
this one no be vibe and shayo
n0body fit control
i no get time for caro
leave me make i dey my own o
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (_2)
shey na fire for fire
shey na fire for fire
dj smartval jingle (outro):
eyo it’s boyyblink and i’m chilling right hee with the man on the wheels on steel “dj smartval” keep it locked mehn, halla mah name you know praaa!
smartval o baby!
كلمات أغنية عشوائية
- tracksmith - down (interlude) كلمات أغنية
- paul conrad - bad كلمات أغنية
- don covay - it's better to have (and don't need) كلمات أغنية
- chris denker - all of me كلمات أغنية
- xxxtentacion - royalty كلمات أغنية
- victor deluxes - sunflower كلمات أغنية
- hoodcelebrityy & josh x - love lost كلمات أغنية
- super king reza & groovebox - crystal كلمات أغنية
- navvvi ツ - white trash كلمات أغنية
- j-$killz - day 2 day كلمات أغنية