kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boyyblink - bad mouth كلمات الأغنية

Loading...

intro

rensuka first son skinny
dem say i too dey robo
dem say i too dey raba
say i too dey robo robo
say i too dey raba raba
say i too dey mm mm
dem say i too dey ah ah..eh (hallah mah name you know, right)

verse 1
dem wan stop e my shine o
they want to bring me down o
dem wan stop e my flow o
but dem no know oo oho
say na by the grace of god o
na him dey make me dey blend o
na him dey make me dey rise o
but still dem no wan know
dem say i too dey mumu
dem say i too dey kolo
say i too dey waka waka
i no get e motto and na god wey me i follow, thank god i no bе h0m_
everything dem talk but na me wеy dem dey follow (_2)

chorus

that’s why i say
hold am there o
(shut up your mouth oo oho)
no dey talk o
(anything you no know oh oh oh)
hold am there o
(shut up your mouth oh oho)
no dey talk o
(anything you no know eh)

verse 2

this life wey we live
winchi winchi dem plenty
but no matter what dey do, our pocket no go empty
e no go empty o oh oh
dem wan make our clean hands become dirty oo
but no matter what they do
our pocket go dey heavy o
e no go empty oo
dem say i too dey mumu
dem say i too dey kolo
say i too dey waka waka
i no get e motto and na god wey me i follow thank god i no be h0m_
everything dem talk but na me wey dem dey follow (_2)

chorus

that’s why i say
hold am there o
(shut up your mouth o oho)
no dey talk o
(anything you no know oo oho)
hold am there o
(shut up your mouth oo oho)
no dey talk o
(anything you no know eh)

outro / [hook]

dem say i too dey robo
dem say i too dey raba
say i too dey robo robo
say i too dey raba raba
say i too dey mm mm
say i too dey ah ah…eh (_2)
rensuka first son skinny

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...