kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boy v - famous كلمات الأغنية

Loading...

[intro]
father, i call upon you to come and be with my son
as he has been working day and night to make it in the music industry
father, may his destiny helpers locate him
(ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah)
(ah_ah_ah_ah_ah_ah)
(ah_ah_ah_ah_ah_ah)
in the mighty name of jesus

[verse]
when i dey hustle day by day
n0body know my name
and n0body look my face o
when hustle go pay o ?
i burn my candles day by day
like aliko dangote
which day ali go buy rosé o ?
na why i dey pray o

[chorus]
i wanna be famous
make dem see me for papers
make e shock all my haters
answer my mama prayers
i wanna be famous
all the fasting and prayers
i use disturb all my neighbors
make e no bе in vain vain o
[verse]
take a look at me
you no go know wetin еyes don see
when we dey trek to d studio
dem no gree play us for radio o o o
dem no fit k!ll my energy
dem no fit sing my melody
they can only try
but dem no fit stop my shine
say… the waka waka don dey tire me
i don dey tey for street
got all these haters looking down on me
when the going gets tough, we keep going so no dey bother me
jah blessings go cover me
ama keep grinding till the world go discover me
i’m in the tunnel searching for the light
i no fit give up i mustu survive
them talk say your time na the best
say make i no stress
but god

[chorus]
i wanna be famous
make dem see me for papers
make e shock all my haters
answer my mama prayers
i wanna be famous
all the fasting and prayers
i use disturb all my neighbors
make e no be in vain vain o
ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah
ah_ah_ah_ah_ah_ah
ah_ah_ah_ah_ah_ah
ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah
ah_ah_ah_ah_ah_ah
ah_ah_ah_ah_ah_ah

[outro]
anyone that hears the sound of your voice
will hear greatness
in the mighty name of jesus
boy v, you are blessed
god has blessed you with a beautiful voice
you shall be great
you shall be great
in the mighty name of jesus
amen

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...