
boy v - end sars (my sars story) كلمات أغنية
end sars (my sars story) lyrics
i say just the other day
i dey for my dey
i dey with fally sketch
and two other babes
them tell me make i wait
them ask me for my phone
i give them my iphone
them say make i enter bus
officer wetin i do?
naso i chop slap
them pack me inside bus
along with other boys
them take us to the station
them say make we off cloth
omo na the life we dey live
i say make una end sars o
make una еnd sars o
we no want reforming
we no wan hеar story
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our mothers are crying
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our people are crying
i say make una end sars
end sars, end sars, end sars o
our people are dying
our people are crying
end sars, end swat
arrrgh
werey wan disguise
werey wan dey disguise
end sars, end swat, end am
كلمات أغنية عشوائية
- stunna cold - place ya bets كلمات أغنية
- cyber 4-2-0 - flanders theme (non instramentel) كلمات أغنية
- beayee - жизнь (life) 2 كلمات أغنية
- oro swimming hour - overturn كلمات أغنية
- floral tattoo - no more sad songs كلمات أغنية
- p yungin - big 30 كلمات أغنية
- tony winters - [benedictus] كلمات أغنية
- tyler kamen - swindlebeast vs. arachnidroid كلمات أغنية
- kill county - everything i need كلمات أغنية
- 'n polski - 18 كلمات أغنية