![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
boy spyce - i don't care كلمات الأغنية
{verse1}
mad thing!
you know say i dey
fall for you baby
i know say you dey fall
for me too
my handset e dey ring
for you
my heart sef e dey
beat for you
i don sew ankara for two
{verse2}
and if dem call u ogbanje
(i don’t care i don’t care i don’t care)
mami water o
(i don’t care i dont care o)
and if dem call u ogbanje
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i dont care i dont care o)
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan make we connect
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan
make we connect
(ah ah ah ah ah ah ah)
my ebelebe aroma
shina o
high me like say u
be shina o
table ur matter i go
sit down o
ogologoma ogologoma
u be my woman
u be my woman
i no fit leave ya
why i go leave ya?
who put asunder?
say damburuba
cause u be my
sweet potato
red tomato
peppermint o
chocolate o
my gelato
shey u go chop
burrito
aginimoto
and if dem call u
ogbanje!
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i …….
كلمات أغنية عشوائية
- paul kelly and the messengers - sweet guy waltz كلمات الأغنية
- lvz (fra) - posé كلمات الأغنية
- awktard - oh my god كلمات الأغنية
- jefe de la m - nada más tengo música كلمات الأغنية
- deon danielian - live it (feat. kolé) كلمات الأغنية
- kristy v - pimpinela كلمات الأغنية
- the piano has been drinking - bildungsbürjer met ner frikadell كلمات الأغنية
- koraki - στη πίεση كلمات الأغنية
- hxdden & black pvradise - llaman كلمات الأغنية
- iris (pt) - atira' tó mar... كلمات الأغنية