
boy spyce - folake كلمات أغنية
[intro]
cinemato
snap mi fine cinemato
illuminate
nile, niger, senegal, congo
scatter my dada, medulla bololo
i go suck your ponmo
make you do nono
[chorus]
folake don pompous
she don dey drive brabus, so
she no dey talk to us again
she no dey come campus again
dem say she go do runs
and her hippopo don tamus
and her kinni dey cause virus, ewee
they just dey talk jargons
’cause na she wey dey make my heart beat
parara rara rara rara
na she make my heart beat
parara rara rara rara
na she make my hеart beat
parara rara rara rara
na she make my hеart beat
parara rara rara rara
[verse]
automatic
you’re romantic
aromatic
acrobatic
problematic
come drive in my 4matic
be like magic
diplomatic
cinematic
golibe shey you know say
you and i will live as one
so make you no dey do as askor
she burst my opolo
i don dey soko
[chorus]
folake don pompous
she don dey drive brabus, so
she no dey talk to us again
she no dey come campus again
dem say she go do runs
and her hippopo don tamus
and her kinni dey cause virus, ewee
they just dey talk jargons
’cause na she wey dey make my heart beat
parara rara rara rara
na she make my heart beat
parara rara rara rara
na she make my heart beat
parara rara rara rara
na she make my heart beat
parara rara rara rara
[bridge]
iwo nikan ni mo fę fę
iwo nikan ni mo fę fę
mi o le ta ę bi tętę
mi o le ta ę bi tętę
[outro]
nile, niger, senegal, congo
scatter my dada, medulla bololo
i go suck your ponmo
make you do nono
baby you go rogo
illuminate
snap mi fine cinemato
كلمات أغنية عشوائية
- def leppard - fractured love كلمات أغنية
- def leppard - excitable كلمات أغنية
- eric benet - something real كلمات أغنية
- def leppard - heat street كلمات أغنية
- def leppard - billy's got a gun كلمات أغنية
- def leppard - it could be you كلمات أغنية
- def leppard - hysteria كلمات أغنية
- def leppard - you're so beautiful كلمات أغنية
- eric benet - poetry girl كلمات أغنية
- def leppard - me and my wine (remix) كلمات أغنية