kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boy saj - ke كلمات الأغنية

Loading...

eh le le le le le
(eh le)
(eh le)
le le le mama eh

i know say i lie
i no come home on time
but i no wan dey fight
biko ma je ka ja
i know say i lie
i no come home on time
but i no wan dey fight
biko ma je ka ja (yeah yeah)
girl your summer body
don’t put me on a long thing
if you want love
i go hold you closer
girl your summer body
don’t put me on a long thing(say baby please)
if you want love
i go hold you closer (wa mo ni sangbana na)

ke ke ke ke ke ke
(wa mo ni sun gbana na)
make a man
ke ke ke oh uh
ke ke ke ke
ma ke
(ma ke oh ma ke)
ke ke make a man
ke ke ke hold you closer

from eko (eko)
down to soweto (eto)
biko dakun no let my heart go
nigbo you dey run to i follow (yeah yeah)
aya m’ja
cause love don break my heart
this feeling is inside
aya (ya)
i know say i lie
i no come home on time
but i no wan dey fight
biko ma je ka ja (yeah yeah)

girl your summer body
don’t put me on a long thing (say baby please)
if you want love
i go hold you closer (wa mo ni sangbana na)

ke ke ke ke ke ke
(wa mo ni sun gba gbana)
make a man
ke ke ke hold you closer

ke ke ke ke (body)
ma ke ma ke (long thing)
ma ke ma ke ma (wa mo ni wa mo ni)
ke ke ke ke
close
ke ke ke ke (body)
ma ke ma ke ma ke ma ke ma
ke ke ke ke
close

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...