
bolu boala - ingenio كلمات أغنية
may we never beg
from those who we used to give
make my people
make them feel okay
make my people
make them happy oh yea yea
and the people wey dey pray for me
blessings to the gees wey dey pray for me
blessings to the ones wey dey hail on me yea
so i singi o na na na
make my people jo da da da
moving to the groove na na na
i flow into the beat
see as my people jo
ingenio
jah blessings to the people
wey dey hear from afar
wey give me ginger
the people wey dey pray
say make me bigger
jah blessing gho dey always dey follow ya
all of my people yea
may we never begi o
from those wey we use to give to o
make my people
make them feel okay yea
make my people
make them happy o yea yea
and the people wey dey pray for me
blessings to the gees wey dey pray for me
blessings to the ones wey dey hail on me yea
so i singi o na na na
make my ppl jo da da da
moving to the groove na na na
i flow into the beat
see as my people jo
ingenio
كلمات أغنية عشوائية
- thees uhlmann - die toten auf dem rücksitz كلمات أغنية
- ismaël metis - accidentellement occidental كلمات أغنية
- mikey100k - vogue كلمات أغنية
- vlad stupak - sam po sebe كلمات أغنية
- ivory - balenci كلمات أغنية
- the monochrome set - snowgirl كلمات أغنية
- st. peter’s dream - silent treatment كلمات أغنية
- mykele deville - c'est la vie كلمات أغنية
- mimikry - tro för att se كلمات أغنية
- preservation hall jazz band - just a little while to stay here (instrumental) كلمات أغنية