bolaji the prime - msn (money stops nonsense) كلمات الأغنية
need your attention
stand at attention
thank you, don’t mention
no be me you go tension
need your attention
stand at attention
pay me my money or bounce to the next one
slide it, slide it
can’t you see that i’ve been grinding grinding
all my life i want to faaji faaji
anything just to getti get the owo oh
money stops nonsense ah ah ah
money don cause wahala
boys wan come flex kasala
pocket don empty
see me see yawa o
many things i wan do e full garawa o
talent plenty i get jara o
this burden heavy, i wan manya o
woah woah
i remember when i used to waka waka from my housе to the function
when the gyaldеm no dey come around to shake bum bum
only me and my guy stand for the dance floor
holding our hands, singing along to all my songs
dem no go dance, dem no go vibe when it’s my turn
h_ll of a night, must be nice to starboy
many things don sup
wetin i wan talk?
lock up eh eh
woah woah
woah woah
giving them, k!lling dem slow
put all my pain in a song
never relent, never stop yeah
rewind that
remember
all of my gbedu just dey enter
they wonder, oh really wonder
how i dey do am with no raba
money stops nonsense ah ah ah
money don cause wahala
boys wan come flex kasala
pocket don empty
see me see yawa o
many things i wan do e full garawa o
talent plenty i get jara o
this burden heavy, i wan manya o
woah woah
i remember when i used to waka waka from my house to the function
when the gyaldem no dey come around to shake bum bum
only me and my guy stand for the dance floor
holding our hands, singing along to all my songs
dem no go dance, dem no go vibe when it’s my turn
h_ll of a night, must be nice to starboy
many things don sup
wetin i wan talk?
lock up eh eh
ma fi mi sere o
ma fi mi sere o
i’m the one you’ve been waiting for
my gbedu make you ask for more
my gbedu make you ask for more
ma fi mi sere o
ma fi mi sere o
i’m the one you’ve been waiting for
my gbedu make you ask for more
my gbedu make you ask for more
see me see yawa o
many things i wan do e full garawa o
talent plenty i get jara o
this burden heavy, i wan manya o
loco ye
see me see yawa o
many things i wan do e full garawa o
talent plenty i get jara o
this burden heavy, i wan manya o
woah woah
ma fi mi sere o
ma fi mi sere o
i’m the one you’ve been waiting for
my gbedu make you ask for more
my gbedu make you ask for more
كلمات أغنية عشوائية
- natalie merchant - carnival - remastered single version كلمات الأغنية
- death cab for cutie - expo '86 (demo) كلمات الأغنية
- lechad - rêve vol vers كلمات الأغنية
- vicentico - un diamante كلمات الأغنية
- xuxa - bombom كلمات الأغنية
- twisted destiny - walk in my shoes كلمات الأغنية
- heather dale - carried by honour كلمات الأغنية
- salt-n-pepa - spinderella's not a fella (but a girl dj) كلمات الأغنية
- el barrio - el nunca jamas كلمات الأغنية
- polarr - our world (jeto remix) كلمات الأغنية