
boj - gbagada express كلمات أغنية
i no dey do gra_gra
told you in 2011
before i shake your hand
money must fall from heaven
shey your dey look my eye (eye)
me i dey level (level)
before i dey with devil (devil)
money go fall from heaven (heaven)
i no be small pikin
i am not beneath you
’cause of the colour of my skin, ewo, ewo
me i no dey complain, oh
things wey dey my mind, oh
this world cannot contain, oh
ay_ay_ay, ewo, ewo
mе i no dey complain, oh
things wey dey my mind, oh
this world cannot contain, oh
ewo, еwo
sho le to’yen, moni ko le to’yen
oti su mi, men, mo ni oti re mi, men
toyen oh, moni pe sho le to’yen, oh_yeah
follow me, follow me, kalo (kalo)
follow me, follow me, kalo
to my padi beer parlour
to my padi beer parlour
follow me, follow me, kalo
follow me, follow me, kalo
to my padi beer parlour
to my padi beer parlour
كلمات أغنية عشوائية
- sydny august - how does it feel? كلمات أغنية
- santiago motorizado - bandera blanca كلمات أغنية
- pains (us) - sadistic obsessions كلمات أغنية
- dabin - starbright كلمات أغنية
- lilly hiatt - stop كلمات أغنية
- eversince [vo99] - prince كلمات أغنية
- the artist - restless كلمات أغنية
- trysail - 君となら (kimi to nara) كلمات أغنية
- powl ameerali - safri كلمات أغنية
- rankuglygod23 - niggas die everyday 4 remix كلمات أغنية