
boikingz - tell me كلمات أغنية
bahrandia
uuuuh uh uh
yehhi ye
oh oh oh
shay uno say u swt pass sugar ah
why u won leave
shay uno say u mek me shiever ah
but u won leave
gal i just won u be my diva ahh
but uno gree
and i just won u quench my fever ah
why u won leave
why i give this
u say uno want
gal i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
toyo the tins wey we do
we do we do
the place wеy we go
we go
cubana na, j_pan ye pеru
but now me i feel like mumu
oh na na na
oh ro ro ro
gal u dey make me want kololo
anything u want i go give u ganja
mek u no dey mek feel like a gangster
why i give you this, u say uno want?
i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
كلمات أغنية عشوائية
- bad boy ft geni-g ft double t ft ildo - banda bad boys كلمات أغنية
- halvdan sivertsen - sjalusi كلمات أغنية
- anuel aa - amiga كلمات أغنية
- riz mc - get on it كلمات أغنية
- ramon ayala - mi piquito de oro كلمات أغنية
- jack johnson - they do, they don't كلمات أغنية
- rainbro - curious (ft. the weeknd) كلمات أغنية
- jesse baez - dilo كلمات أغنية
- halvdan sivertsen - varm kakao كلمات أغنية
- jak tripper - iron door كلمات أغنية