
bobby kash - sweet chabana كلمات أغنية
sweet chabana lyrics
[pre_chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[verse]
girl i no dey rap you
i just dey give them the melody o
bad man is so lucky to spank up the boody
abegi abeg o abegi abeg o
no k!ll the man o with the twerk o
modirat kudirat every body tu tu
me i no dey boil meat with cray fish
[pre_chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[bridge]
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
[pre_chorus]
i get hammer (oyoyoyoyo) way sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i give her gelatin (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha (yoyoyo)
i get hammer (oyoyoyoyo) wey sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i rub her aboniki (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
كلمات أغنية عشوائية
- robstar - if i make it كلمات أغنية
- animaniacs - at the big wrap party tonight كلمات أغنية
- fei - take a pose كلمات أغنية
- smokingskul - wit m كلمات أغنية
- hada bicho - la canción de krampus (part. miree) كلمات أغنية
- benjie the locksmith - identity كلمات أغنية
- deion mcminns - mazda كلمات أغنية
- hauntingclaire - #superplastic كلمات أغنية
- wklęsły major suchodolski - na tarapię do choroszczy كلمات أغنية
- university of alabama at birmingham - uab alma mater كلمات أغنية