
bnxn - right energy كلمات أغنية
ogbe ni kalo party na the right energy
egbete kilo fun mi kole gbe mi debe
maro di e fun mi
ijo kijo kijo ko sey kansamigo as wanna dey this settings
you know christmas is coming baby bounce it for me and na different billing
billing
so ogun do goji fhun mhi make i feel your loving
condition wey you give me pelu ceremony i dey feel your doings
san wo san wo na person wey datch something is that not interesting
cause when we dey for setting is a big lesson na this pass a learning
hmmm
show me a life
buju no go cancel
i wan make it slidе
sey pe wo lo ja ju
wan me alivе
baby na gbaladun
down for the night
show you what i can dooo
ogbe ni kalo party na the right energy
egbete kilo fun mi kole gbe mi debe
maro di e fun mi
ijo kijo kijo ko sey kansamigo as wanna dey this settings
you know christmas is coming baby bounce it for me and na different billing
billing
show me a life
buju no go cancel
i wan make it slide
sey pe wo lo ja ju
wan me alive
baby na gbaladun
down for the night
show you what i can dooo
ogbe ni kalo party na the right energy
egbete kilo fun mi kole gbe mi debe
maro di e fun mi
ijo kijo kijo ko sey kansamigo as wanna dey this settings
you know christmas is coming baby bounce it for me and na different billing
billing
كلمات أغنية عشوائية
- tulipa ruiz - pedrinho كلمات أغنية
- heroes & zeros - into the light كلمات أغنية
- the sound (christian) - spirit of the living god (canon mix) كلمات أغنية
- trey songz - bag of money remix كلمات أغنية
- l-tido - smash كلمات أغنية
- unk - beat'n down yo block كلمات أغنية
- pasi vainionperä - hetki kaunis كلمات أغنية
- z-ro - like a rocket كلمات أغنية
- lola rae - watch my ting go كلمات أغنية
- skibs - all in كلمات أغنية