
bnxn fka buju - gwagwalada كلمات أغنية
[intro: kizz daniel, bnxn]
gwagwalada, gwagwalada
ye
gwagwalada, gwagwalada
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
[verse 1: seyi vibez]
mi o foor
wọn o la na
on god
ile ni le mi, asgard
i live fly nibi
injẹ ma saami
funmi lowo iya charley
wahabi
hallo, hallo
mukadam muvado
can’t you see
olowo mo ba to
koju ma ribi, i call manage her
drop the song tomorrow sha
if loving you is a crime
baby don’t you waste my time
dance makossa kupe, (kupe)
wọn mọ pe a sunle, (sunle)
i dey for gwagwalada
coming back, mo dapadaa
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
[verse 2: kizz daniel, bnxn]
on to thе next one
give mе ginger
give me power ọmọ ẹlẹ
you surprise me
harm me
girl come try me
on to the next one
give me ginger
give me power ọmọ ẹlẹ
o ti sanwo fun mi
no be issue at all
[chorus: kizz daniel, bnxn]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
كلمات أغنية عشوائية
- j.b. lenoir - leavin' here كلمات أغنية
- playingtheangel - власть убеждений (the power of few) كلمات أغنية
- nano kas - burn city كلمات أغنية
- marc miner - whiskey & weed كلمات أغنية
- aveyro ave - kol nhar w nharou - اليوم الثامن كلمات أغنية
- lilspirit - alien كلمات أغنية
- bayou (australia) - devil's dust كلمات أغنية
- etr - distopya meraklısı كلمات أغنية
- cory wong & metropole orkest - better - live كلمات أغنية
- deante' hitchcock - attitude كلمات أغنية