![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
blvck topia - illness lyrics
(verse one)
wetin dey happen for market?
(wetin dey happen like this?)
one man e pull off im jacket
(one man e pull off im jacket)
today is hot, e no cold o
(e no cold o, e no cold o)
e say e get story o, ah
(story for the gods)
ah no go lie o
(lie o)
ah no go lie o
(lie o)
yesterday for road
(ooooohh)
i was staring at
(aaaaaahh)
at a pawpaw tree
holding up a rope
(ah rope)
ah stole from goat o
(goat o)
it all pain i feel
(oh, oh, oh)
in bone marrow
(bone marrow)
story for gods
(hook)
in the crowd i dance
to the noise they make
ah dey do like king
even though ah sad
lord knows
(verse two)
i reach my house
i reach my housе
i get a mug
i make some tеa
the poison dey
under the bed
me know the way
to leave earth
i just dey scared
i get dream
i get vision
e dey colorful
e dey colorful seh
(hook)
in the crowd i dance
to noise dem make
ah dey do like king
even though ah sad
lord knows
كلمات أغنية عشوائية
- nine seven pta - mindful lyrics
- asen (tur) - devriliyorsam lyrics
- nigrique - euro al ritmo lyrics
- zarfani - all in lyrics
- yassin b - hala mala lyrics
- omar rodriguez & dariell cano - nubes lyrics
- neel & bengry - двигай здесь (move here) lyrics
- animal collective - no more runnin’ (live may 29, 2009 los angeles, ca) lyrics
- spoety - deathstarfix lyrics
- mike parker - going on forever lyrics