
blaqbonez,eris emo - haba(remix) كلمات أغنية
blaqbonez ft eris emo _haba remix
[intro]
haba haba haba
[eris emo] verse 1
you too pretty for my mental eeh
if i die then i diee
come kuno my type
you the one
that am supposed to lovaa
you got this boy on the low low low
down to earth like a kandolo
blaqbonez and eris emo
filile nga amlilo
this a vibe zed and naija
for every bodyy ooooihhh
i goti girl with fine body
fine like an empress
noti number 9 she a 10 and she impress
heny henessy moët on the go oohhhhh
ifya so ndapena limooo
[hook] blaqbonez
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
hennessy moët don they go
me i don they slow lolo
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
haba haba haba
wetin be the matter
shey na because i get e power
wey you wan k!ll me fro my mama ah
haba haba haba
i don dey loose my temper ah
amaka send your aza ah
she no leave until i wire
because of you nwanyioma
me i no con pai for here
many many rappers turn each other to enemy
if your booty was a rapper e for deadly
if you must scream my oh my
oh my baby why oh why
tell me tell me all this rappers don they plenty
if your booty was a rapper will you impress me
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
bebetibe bebeti bebe
كلمات أغنية عشوائية
- none more black - peace on mars, cause you ain't gonna get it here كلمات أغنية
- harrison whitford - strangers in the making كلمات أغنية
- kustom - kontrakt كلمات أغنية
- montana of 300 - long way كلمات أغنية
- jona lewie - you'll always find me in the kitchen at parties كلمات أغنية
- trpofficial - atss كلمات أغنية
- chumbawamba - top of the world (olé olé olé) كلمات أغنية
- kr3wmatic - can't leave rap alone كلمات أغنية
- very bad vibes - hit single كلمات أغنية
- mosca la - buenos muchachos كلمات أغنية