
blaqbonez - nyem ego (cover) كلمات أغنية
Loading...
hey siri abeg play me song oo
wey get sprinkle omah lay with plenty of soso
shey na my network bad
abeg don’t be long oo
please wait while e loading i got plenty things to talk
only me get cough and catarrh
i get malaria get some fever
every blood no be your brother
me learn my lesson one way another
cos people wey dey fit to no dey
no be their fault you too dey expect
minimum wage no get weight to carry
heavy wears the crown
when dey my head who go fit help
i don see shege, i don visit craze
shey na until i don dey shout awaleme
making music tintinitin guitar
get passion get the drive
make my mama dey proud
get money chasing the bag
كلمات أغنية عشوائية
- polly jean harvey - you said something كلمات أغنية
- polly jean harvey - working for the man كلمات أغنية
- polly jean harvey - water كلمات أغنية
- polly jean harvey - we're making war كلمات أغنية
- polly jean harvey - victory كلمات أغنية
- polly jean harvey - this mess we're in كلمات أغنية
- polly jean harvey - this is love كلمات أغنية
- polly jean harvey - the garden كلمات أغنية
- polly jean harvey - the wind كلمات أغنية
- polly jean harvey - that was my veil كلمات أغنية