
blaq - haba كلمات أغنية
verse
haba haba haba
the shayo don dey enter
i don dey lose my mental
biggy man don dey stagger
habaa haba haba
the gbedu don dey enter
the dj don dey scatter
be like say fire dey my trouser
chorus
and the hennessey, moet just dey go ooo
hmm hmmm
me i don dey slow
hmm hmmm
she dey whine that gorodome
make a man wan dey kolo lo
(x2ce)
so i tell her make she
calm down calm down calm down
but she say she wan whine until a man die but i no fit die i get 9 lives
(x2ce)
verse
haba haba haba
wetin be the matter
shey na because i getti rabaa??
wey you wan k!ll me for my mama?
haba haba haba
i don dey lose my temper
oya amaka send your aza
you no fit leave until i wire
take am suffree nwayonma
me i no come kpai for here
many many rappers don dey try to end me
if your booty was a rapper e for deadly
make a man scream my oh my
oh my baby why ohh why
dammit dammit all these rappers talking plenty
if that booty was a rapper it’d impress me
chorus
and the hennessey, moet just dey go ooo
hmm hmmm
me i don dey slow
hmm hmmm
she dey whine that gorodome
make a man wan dey kolo lo
(x2ce)
so i tell her make she
calm down calm down calm down
but she say she wan whine until a man die but i no fit die i get 9 lives
(x2ce)
كلمات أغنية عشوائية
- the feeders {chicago} - shame, anger, shame كلمات أغنية
- anatomy - heartbreak كلمات أغنية
- unkle adams - who the man now كلمات أغنية
- pavshiy - sasuke rage كلمات أغنية
- fifth harmony - all of me (cover) كلمات أغنية
- ohwit - weed & cologne كلمات أغنية
- davichi (다비치) - 여자이니까 (because i am a woman) كلمات أغنية
- d'prince (smd) - ojoro cancel كلمات أغنية
- hvl - they came at last to the planet earth كلمات أغنية
- dj kaywise - loyalist كلمات أغنية