
blaq boss - bandolero كلمات أغنية
as i dey manya
biko pass me the ganja
cus me i no wan retire
life na choice
steady grinding
everyman has his agenda
uganda touchdown abu dhabi
i never see anyone with utazi
mazi okeke
call me that girl ngozi onye be
e mana a furu gi na anya
you con dey form you con dey form
nne go di ego a duru oh
nwanyi oma biko bara mu egwu cus
i want to feel among follow my guys
do wetin dem they do
me i want to feel among do wetin dem dey do
unpatalon lo bandolero
summon my girls on duty
o baby make we go shut down
tonight na for me and you
many things wey
i want to say
but i no wan talk eh
no be mistake
but by grace
wey we dey live our lives ehh
and some people
be out trying to stress you
i no fit mingle
with those wey no send me ooo
e mana a furu gi na anya
you con dey form you con dey form
nne go di ego a duru oh
nwanyi oma biko bara mu egwu cus
i want to feel among follow my guys
do wetin dem they do
me i want to feel among do wetin dem
unpatalon lo bandolero
summon my girls on duty
o baby make we go shut down
tonight na for me and you
dey do
m si ya baby what’s up
ka m puta n ezi o si m mu boy f_ck off
baby idi too bad mana mua gats lock up
nye the boy chance you go see i no go f_ck up
كلمات أغنية عشوائية
- david ramirez - fire of time كلمات أغنية
- leon iii - the line كلمات أغنية
- alejandro sanz - un zombie a la intemperie - versión salsa كلمات أغنية
- doja cat - no police كلمات أغنية
- frazer (uk) - could you tell her parents? كلمات أغنية
- vineyard worship uk & ireland - waterfalls كلمات أغنية
- air supply - every woman in the world - digitally remastered 1999 كلمات أغنية
- jedenzet - skrrt كلمات أغنية
- alpha leroy - top 3 in my city كلمات أغنية
- booba - au bout des rêves (freestyle) كلمات أغنية