
bizzonthetrack - ariwo كلمات أغنية
me wey since i’ve been doing things
i no be small boy i’ve been singing since
na who dey find me, i dey my peace
omo no dey try me, i no get leash
ask my baby (ewo)
ask ikeji (you know)
plenty plenty want me
but me thinking bout me family
i’ve been on the road now
haven’t checked my phone in a while
so many things dey me mind
this music is all me got
i got to let it out
shebi eni to ra ariwo
lo ye ko pariwo
you no dey gimme money
you no dey add to me journey
why you come dеy pariwo
wetin we come dеy do
tell me make i sabi o
wetin we come dey do
tell me make i sabi o
shebi eni to ra ariwo lo ye ko pariwo
you no dey gimme money
you no dey add to me journey
wetin we come dey do
tell me make i no sabi o
wetin we come dey do
tell me make i sabi o
eh! make you roll up for me
make you roll make you light up my gee
one time
call her for me
call the girl wey i like for me
i don drink
i don high
i like am
i can’t lie
look into my eyes can you see
say your love no fit do me
i gaz chase the money
shebi eni to ra ariwo lo ye ko pariwo
you no dey gimme money
you no dey add to me journey
why you come dey pariwo
wetin we come dey do
tell me make i sabi o
wetin we come dey do
tell me make i sabi eh
eh! make you roll up for me
make you roll make you light up my gee
one time
call her for me
call the girl wey i like e for me
i don drink
i don high
i like am
i can’t lie
look into my eyes can you see
say your love no fit do me
i gaz chase the money
كلمات أغنية عشوائية
- chronixx - dela move كلمات أغنية
- leo sinclaire - hell in suburbia كلمات أغنية
- cody hibbard - just for the record كلمات أغنية
- muze sikk - industry sound كلمات أغنية
- adam & mira de león - роцк كلمات أغنية
- akio anime portal - sh. kodako - кто же я такой? كلمات أغنية
- tankurt manas - uçuyorum كلمات أغنية
- stray kids - fancy (romanized) كلمات أغنية
- supercell - 夜が明けるよ (yoru ga akeru yo) كلمات أغنية
- rakeem love - exotic كلمات أغنية