
bisa kdei - you don't know me كلمات أغنية
you don’t know me lyrics
if i’m living my today
wey you no dey like me a twe woho
cos you don’t know me, you don’t know what i have been through
i was born a soldier
shout outs to my papa
i don’t have to impress anybody
i keep my life the way i want it
if your wish is to be where i dey
it be hard work, you for ask addae
i made it, i made it, no hating
i beg keep your eyes off me
you for keep your eyes off me
if you don’t know me
then stop hating
i beg keep your eyes off me
you for keep your eyes off me
if you don’t know me, stop hating
i see how funny life is
when i used to be nothing, not evеn a cricket to talk
but now i have something now
i gеt the whole world talking now
where dem dey see say dem bless me now
from krɛnkrɛn to glory now
i just dey do my own thing now
god bless every hustler now
make he bless he who dey bless me
i go pray for whoever go curse me
before you talk about someone
make sure you don’t have no skeleton in your closet
when life dey stretch me eeeh
i never gave up on my dream
today me and you dey, it be here we dey
i beg keep your eyes off me
you for keep your eyes of me
if you don’t know me, then no hating
كلمات أغنية عشوائية
- prau - smile كلمات أغنية
- bankroll freddie - drip like this كلمات أغنية
- holocaust & american poets 2099 - gun sword كلمات أغنية
- highlight - 바람 (wind) كلمات أغنية
- oysterband - we could leave right now كلمات أغنية
- xavier wulf - tis the season كلمات أغنية
- raised fist - we will live forever كلمات أغنية
- kyle - it's lit! كلمات أغنية
- karasu (scare crew) - véridique كلمات أغنية
- gunna dee - she can كلمات أغنية