
bils official - looku كلمات أغنية
i remember when i never blow
pockets need e p.o.p
mans was looking broke o
mans was looking funny like joke
now the girls tongolo, because na me be the koko
enemies dey grab me for my throat
e be like film because na dem wey con dey choke o
when i move
dey want to grab me for my coat
dem no see me, i don turn to usain bolt o
my brother looku
looku, no be joke o
your brother dey eye poko
i’m telling you the koko
(koko)
no go f-ck up
(f-ck up) be joke o
dey looku, looku road o
i’m telling you the koko
(koko)
my brother looku
looku, no be joke o
your brother dey eye poko
i’m telling you the koko
(koko)
no go f-ck up
(f-ck up) be joke o
dey looku, looku road o
i’m telling you the koko
(koko) ayy!
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
many blessings for me
follow
mama prayer follow me
follow
all the girls dey follow me
follow me
if you hate unfollow me
follow
before dem say dem no know me
dont know
now dem wona follow me
follow
many blessings for me
follow
mama prayer follow me
follow
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
كلمات أغنية عشوائية
- v.ri - friend of me كلمات أغنية
- jevy g - sagrado كلمات أغنية
- anderle - block كلمات أغنية
- bishop delgado - i am a desert كلمات أغنية
- rjldiablo - wins to losses كلمات أغنية
- red velvet - pushin' n pullin' كلمات أغنية
- asif balli - zindabad كلمات أغنية
- jgrrey - lavish كلمات أغنية
- finding aureus - couch talk كلمات أغنية
- ithan ny & polima westcoast - money man* كلمات أغنية