
bigslimzy - bisi كلمات أغنية
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for the
night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want the money
when dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
na so bisi start to ball nicely o
bisi no dey tire bisi all night o
na so i see bisi for club o
i tell bisi say that she too fine ooh
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
put am for your body my bae
as i see you so i loose control
na who go match your cruise
i got a news for you
sheybi na boss control
na me and you today
i no go liе for you
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for thе night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want money when
dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
كلمات أغنية عشوائية
- eyes of fire - fight me كلمات أغنية
- eyeopener - angel eyes كلمات أغنية
- eyes of shiva - blowing off steam كلمات أغنية
- exploding boy - desperados كلمات أغنية
- eye of judgement - trial by fire كلمات أغنية
- expendables - fight the feeling كلمات أغنية
- exploding hearts - walking out on love كلمات أغنية
- exponents - victoria كلمات أغنية
- extrema - this toy كلمات أغنية
- eyesburn - smorrior كلمات أغنية