
big vybez - oroboroboto كلمات أغنية
something
way
wave
thank you, you down there wave,correct
i no fit give them sp_ce
i no fit tell make them take or make them craze
i no fit tell them make them start to smoke again
i no fit follow dem dey do wetin dem dey do because the matter were them dey do done dey be in vain
and the light is not brighting
and the people wey dеy come they are not lining
i need to tеll my people the truth no lying
so when i come to you, you won’t deny me
that the light in here is not lighting
so u see anything that is flitting
if you come with your strength you’ll be fighting
if u come with your wings you’ll be flying
oroboroboto (oroboroboto)
calm down this one pass igbo (oh e pass igbo)
i no fit follow you do o set ego (o set ego)
i chill with people were no use tido
oroboroboto (oroboroboto)
calm down this one pass igbo (oh e pass igbo)
i no fit follow you do o set ego (o set ego)
i chill with people were no use tido
oroboroboto (oroboroboto)
oroboroboto (oroboroboto)
oroboroboto (oroboroboto) oroboroboto (oroboroboto)
when i wake up in the morning
i dey smoke igbo
i just dey pray to god
make e no go lemme go
we don dey light am from the start
that no mean say we be lyta
every strife and struggle
omoor we go make am count
we go lie and deny with the burning desire
kiss pato no dey lie
kiss pato nah god design
make we nack the moli
2k loud for your guys
tell you guys omoor big vybez dey run the town
we go rundown omoor my guy nah shutdown
no man fit put asunder
if e try fire go burn am
make dem no try deny am
if dem try evidence yapa
even my guys for for yaba
dem wey get evidence yapa
so no delay
the day is coming brighter
i try dhe nack my moli with no lighter
u fit try but you no fit put asunder
orooobodo to the world
nah me and my guy pato dey run am
oroboroboto (oroboroboto)
calm down this one pass igbo (oh e pass igbo)
i no fit follow u do o set ego (o set ego)
i chill with people were no use tido
oroboroboto (oroboroboto)
calm down this one pass igbo (oh e pass igbo)
i no fit follow u do o set ego (o set ego)
i chill with people were no use tido
oroboroboto (oroboroboto)
oroboroboto (oroboroboto)
oroboroboto (oroboroboto) oroboroboto (oroboroboto)
كلمات أغنية عشوائية
- spandau ballet - she loved like diamond كلمات أغنية
- ordinance - desensitizing process كلمات أغنية
- rise shine - harmony and noise كلمات أغنية
- celtic thunder - new day dawning كلمات أغنية
- david bowie - how does the grass grow كلمات أغنية
- kathy mattea - life as we knew it كلمات أغنية
- tammy wynette - he's got the whole world in his hands كلمات أغنية
- electric light orchestra - mrs. ward كلمات أغنية
- troy sneed - put a little love in your heart كلمات أغنية
- fats domino - don't blame it on me كلمات أغنية