big val - dodo كلمات الأغنية
dodo lyrics
dodo
bigval
oh no oh
oh no
hurry oh
shawty oo
afroking
oh oh
i’ve been wanting you shawty darling eh
oh my african queen pretty
shoyeee ooou
efile fun emi oga
otungbede komalobe
you my medicine
and you know for sure
mora dodo oni do
moje dodo oni do
motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
e be you be my queen
i wan dey beside you all time
if i leave you i pai
never do without you
mora dodo oni do
moje dodo oni do
motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
e be you be my queen
i wan dey beside you all time
if i leave you i pai
never do without you
yeh
for your love me go fight kungfu
i go lie moni ife re daaku
see your body dey give me joy
and i hope it’s forеver
well i know that’s for sure
baby you and i sеh
travel down new jersey
buy you fine designer
demma eye you
demma want you
baby girl
no gree for dem
dem dey lie for you
and i know for sure
demma lie for you
and i know for sure
baby boo
god bless your mama oo
god bless your papa oo
and you’re so beautiful shawty
mora dodo oni do
moje dodo oni do
motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
e be you be my queen
i wan dey beside you all time
if i leave you i pai
never do without you
mora dodo oni do
moje dodo oni do
motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
e be you be my queen
i wan dey beside you all time
if i leave you i pai
never do without you
mora dodo oni do
dodo oni do
motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
if i leave i pai
never do without you
chee
كلمات أغنية عشوائية
- ray zord - i met my gf on the moon كلمات الأغنية
- mahotella queens - amezemula كلمات الأغنية
- tm-3 - капитан (captain) كلمات الأغنية
- sosmula - jump off the bridge كلمات الأغنية
- pine moon - dopamine fiend كلمات الأغنية
- halden rule - i don't like your friends كلمات الأغنية
- vasilis karras - κακές συνήθειες (kakes sinithies) كلمات الأغنية
- вайспи (vaispi) - moscow (speed up) كلمات الأغنية
- louis d. prince - natural causes كلمات الأغنية
- kusko - dreamcast كلمات الأغنية