
big beet fka honey beet - thank god كلمات أغنية
[chorus]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
[verse]
for the life that i live
for the air that i breath
for the water wey i drink
for the food wey i eat
e no easy ehh
to be a man ehh
in this street ehh
if you see wetin we dey see ehh (ahhh)
you go shout oh
you go craze oh
you go high oh
i just wanna thank god ehh
[chorus]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
[verse]
ana m ekele chukwu (kele chukwu)
na mme so oma ya na ndu m (mme so
oma ya na ndu m)
ana m enye ya otito
ana m asi ya ime la
ime la (ime la)
ime la (ime la)
papi ime la (ime la)
ime la
i get many things to talk about
life na turn by turn
if you work you go chop
if you survive na by grace of god ehh
if you work you go chop
if you survive na by grace of god ehhh
[chorus]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
[outro]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
كلمات أغنية عشوائية
- sainte - feels so wrong كلمات أغنية
- drizzy walkin jr. - the life we chose كلمات أغنية
- afro bros & finest sno - breek je bakka كلمات أغنية
- frank wildhorn - too late to turn back now كلمات أغنية
- jammal mc - fé no ceticismo كلمات أغنية
- gedz - nieśmiertelny (christopher lambert) كلمات أغنية
- young scooter - married to the streets كلمات أغنية
- b jyun. - 기도해. (pray.) كلمات أغنية
- northside (uk band) - tour de world كلمات أغنية
- leh - sam tak robie كلمات أغنية