
bhoy vackto - go crazy كلمات أغنية
wanna pull up in a sporty car
dem think say i be prodigal
fine fine girls from bodiha
dem no fit understand the matter to far
all of the girls dem mezebu
i’m getting funds u thank god hallelu
otg are very powerful
lyrically i’m stable
ope fun olohun i’m not disable
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low_key
money on my mind so i keep moving
shout_out to my homie sultan low_key
shout_out to debbie
shout_out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rockеt boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
vеry soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
give dem back to back like zerry dl
her back so fat like mercedes benz
the journey so hard buh i no fit relent
say na only money dem boost my confidence
everything wey get beginning get end
i no foor cuz i go soon buy benz
if i’ve do u wrong abeg make u no vez
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low_key
money on my mind so i keep moving
shout_out to my homie sultan low_key
shout_out to debbie
shout_out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rocket boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
very soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
كلمات أغنية عشوائية
- wew lads tbh - summer vibes & summer jives كلمات أغنية
- eko fresh & oli.p - essenz كلمات أغنية
- abby holliday - predictable life كلمات أغنية
- suede - drive myself home (live) كلمات أغنية
- koneser - toolie كلمات أغنية
- sleepinrelics - back 2 earth كلمات أغنية
- henrique & juliano - cidade vizinha / acordo (ao vivo) كلمات أغنية
- psychedelic porn crumpets - all aboard the s.s. sinker كلمات أغنية
- pheni - liarr كلمات أغنية
- ulman maksim - girl gone wild (remix) كلمات أغنية