
bhardboy_lee - uk vibes كلمات أغنية
very bhardboy!
bad man
very bad man
bahrdboy lee!
wake_up in the morning
and i brush my t__th
o lord, give me what to eat
stand on my feet
on my feet
on my feet
then i go down, down!
on my knees
pray to jah for the life
how you go dey fly for night like a batman
are you a witchcraft ?
bad man
you’re a bad man
(ama bad man)
we all na sinners
comot for here if you dey form saint
don’t tryna distract me from my blessings
man dem, demma work hard
men dem, demma work smart
jah na ‘em dey bless man
yeah!
ama bad man
you’re a good man
bad man!
bad man
bad man
ama bad man
you a good man
good man, demma evil
good man, demma push you
good man, ama bad man
ama bad man, you a good man
k!ll dem with the success
true talk, i be bad man
do anyhow you’re a mad man
get the money, you’re a fine man
(man no get funds no dey make sense)
(man get funds, e go make more sense)
ama bad man
you’re a good man
ama bad man
man demma say
go hard or go home
go back to where man?
i don’t wanna go back home. good man
me i wanna keep going bad man
men demma selective sinners
your plan no go make sense
if you got no funds
ama bad man
ama bad man
you a good man
anything demma do for there pocket
i don’t give a d_mn man
ama bad man
you’re a good man
bad girl go get funds!
everybody gonna get funds
go get funds man
yeah!
ama bad man
ama good man
(ama good man)
yeah!
ama bad man
you’re a good man
bad man!
bad man
bad man
ama bad man
you a good man
good man, demma evil
good man, demma push you
good man, ama bad man
ama bad man, you a good man
k!ll dem with the success
true talk, i be bad man
do anyhow you’re a mad man
get the money, you’re a fine man
(man no get funds no dey make sense)
(man get funds, e go make more sense)
ama bad man
you’re a good man
ama bad man
كلمات أغنية عشوائية
- stormtroopers of death - black war كلمات أغنية
- zerella - tutta bianca كلمات أغنية
- rag - immer langsam كلمات أغنية
- the strugglers - goodness gracious كلمات أغنية
- porcelain raft - the way in كلمات أغنية
- dizastra - gnosis كلمات أغنية
- koi - famous when u faded كلمات أغنية
- massimiliano d'ambrosio - la sfida كلمات أغنية
- merle haggard - when did right become wrong كلمات أغنية
- paulina sjoberg - cold كلمات أغنية