
bella shmurda - oghene كلمات أغنية
ibile
mayadoh
ayiii
chechdaproducer
oghene biko, i’m praying for your blessing (blessing)
plenty money wey fit buy lionel messi
person we go help you, make e no go stress me (stress me)
oluwa, dahun s’oro, make i no go empty (ayiii)
many years ago (ehn)
me i no know where this hustle carry me dey go (e dey carry me dey go where i no know)
ah, many years ago (ayii)
me, i just dey hustle, i dey do am on my own (i dey do am on my own)
ah, abobi no go tire (ale_le)
ah, abobi just dey fire (ale_le)
ah, i don hustle, hustle tire (ale_le, i don hustle_hustle tire)
ah, i don go mountain of fire (ale_le)
yeah, abobi no go tire (ale_le, abobi_abobi)
ah, abobi just dey fire (ale_le, abobi_abobi)
mu’gbo l’ati ghana wo canada (ale_le, ah ontario)
ah, sativa, indica (ale_le, je’omo)
kinto di baba lashe, uk daddy (ah)
k’oluwa toh s’amin (ah), s’adura mi, ojumi fe yobo l’owo garri (ye)
enu gbe lai gb’awe (ah)
owo apo kan isale (owo apo kan isale, ah)
sugbon mo yari pe mi oni gba, mo gbudo toju paale
awon werey sun, mo taaji (taaji)
mo ranju mo lappy (lappy)
modi us army oru oganjo laini khaki (khaki)
if you no go, you no go know (you no go know)
dem say i no go blow
nisin orin lami, awon l’oba l’oba mo ba joko se
ah, abobi no go tire (ale_le)
ah, abobi just dey fire (ale_le)
ah, i don hustle, hustle tire (ale_le)
ah, i don go mountain of fire (ale_le)
yeah, abobi no go tire (ale_le)
ah, abobi just dey fire (ale_le)
mu’gbo l’ati ghana wo canada (ale_le)
ah, sativa, indica (ale_le)
ogbe
ngozi chukwu, onyinye chukwu
ebelechukwu ya ka anyi n’acho, choo choo
ego mbute (heee)
ukwu sala mbala (heee)
visa obodo oyibo, ya ka anyị n’acho, choo
oluwa fichanum anya mmili
my prayer point is a billi
bunienum enu, ka my position bulu ceiling
rolling up in a rolls royce
big dreams of a hood boy
i can’t stop till i’m on top
money matters, i am involved
i’m a treasure hunter, aka triumphant
numbers on numbers, counting with my accountant
fonfoju, fonfoju akpa
ife uwa si na chi adi mma
ife ana emekwa adilo easy
this hustle bu ogu na mgba
ah, abobi no go tire (ale_le)
ah, abobi just dey fire (ale_le)
ah, i don hustle, hustle tire (ale_le)
ah, i don go mountain of fire (ale_le)
yeah, abobi no go tire (ale_le)
ah, abobi just dey fire (ale_le)
mu’gbo l’ati ghana wo canada (ale_le)
ah, sativa, indica (ale_le)
ale_le
ale_le
ale_le
ale_le
كلمات أغنية عشوائية
- chris cornell - when i'm down كلمات أغنية
- zippo hebs - mids كلمات أغنية
- teo [by] - cheesecake كلمات أغنية
- kyle varga - falsetto كلمات أغنية
- juice leskinen - tarzanin kalsarit كلمات أغنية
- shy’m - la première fois كلمات أغنية
- grupo vou pro sereno - mulher não manda em homem كلمات أغنية
- kaysha - comme je crois en toi كلمات أغنية
- cashus king - so we can move (remix) كلمات أغنية
- freeway - and it don't quit كلمات أغنية