
bella shmurda - no other كلمات أغنية
[chorus: bella shmurda]
i only want you, no other no other girl say no other
no other girl just my mother (ayayaya)
i only want you, no other no other girl say no other
no other girl just my mother just mother
[post_chorus: bella shmurda]
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
[verse: victony]
wetin you want? shey na silver or gold
you never see millions unfold o
i no be small boy, i no be watagiri
i no dey wear slippers dunlop
even mia khalifa i unfollow
if i look another one apollo
abeg make you release am
mama yo oo mama yo oo
[bridge: bella shmurda]
likkle tsunami, forget about mummy, i can be your daddy and i can be your nanny
likkle tsunami, forget about mummy, i can be your daddy and i can be your nanny
[chorus: bella shmurda]
i only want you, no other no other girl say no other
no other girl just my mother (ayayaya)
i only want you, no othеr no other girl say no other
no other girl just my mothеr just mother
[outro: bella shmurda]
shebi na the love i dey see for your eyes
i dey look, i dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
i want to dey your side
shebi na the love i dey see for your eyes
i dey look, i dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
i want to dey your side
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
oya ripim pom pom ripim pom pom baby
oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
كلمات أغنية عشوائية
- accused - tapping the vein كلمات أغنية
- acafool - intro كلمات أغنية
- acid witch - broomstick bitch كلمات أغنية
- aaron thomas - any more كلمات أغنية
- acres of lions - this was not my best day ever كلمات أغنية
- acro brats - day late dollar short كلمات أغنية
- acrassicauda - the unknown كلمات أغنية
- acid reign - all i see كلمات أغنية
- achilles - sea level كلمات أغنية
- a r g - straybullet كلمات أغنية