
bella shmurda - new born fela كلمات أغنية
[verse 1]
used to the good life
i never pray for the bad time
you know money good sha
anything wey stress i no like sha
no thank me don’t mention
i just wanna love you intentional
no pressure no tension
i just wan love you exceptional
[pre_chorus]
motherf_cking babylon
i no stop till i get enough
i no wait my journey long
make the money full pass burdilon
i no girl wey dey use toy
i no care baby na your choice
and i fit but you don perignon
n0body go run your marathon
[chorus]
i be the new born fela
story teller, battery charger
baby pana, for my mattеr, use kayamata
i know the matter, thе matter don’t matter
i be naija don dada
baby sho wapa , emi kon fela
call me jigga, i no get dada
love my cigar, do re mi fa so
kalakuta ni mo wa sha
h_llo!
many things i see life ko ma easy
[verse 2]
oya kilotunfeso, abaso
kulukulu so, miogbowon
oya kilonso, mio ran wan
miolejo, mio moto
gongo aso, kutupa awu
w_ngelewa tobarimi loru
ayen lo to barimi l’osun
kosewu na me go ball you
[pre_chorus]
motherf_cking babylon
i no stop till i get enough
i no wait my journey long
make the money full pass burdilon
i no girl wey dey use toy
i no care baby na your choice
and i fit but you don perignon
n0body go run your marathon
[chorus]
i be the new born fela
story teller, battery charger
baby pana, for my matter, use kayamata
i know the matter, the matter don’t matter
jesu go to calvary
no alawee, just for your sins
don’t make me your enemy
many things i see, life koma easy
كلمات أغنية عشوائية
- estella (usa) - mentally ill كلمات أغنية
- finog, maxdildo, hoe$yain - sunfin كلمات أغنية
- mashta - city in fire كلمات أغنية
- シド (sid) (jpn) - 残り香 (nokoriga) كلمات أغنية
- 桑田佳祐 (keisuke kuwata) - 踊ろよベイビー1962(odoroyo baby 1962) كلمات أغنية
- jws. (jakob shaninghouse) - lowlife كلمات أغنية
- eratik - pray for me, my heart is purple كلمات أغنية
- hard gainer (dakota) - push pull كلمات أغنية
- enhypen (엔하이픈) - no doubt كلمات أغنية
- lazer dim 700 - militant* كلمات أغنية