
bella shmurda - many things lyrics
so many things on my shoulder
many things wey no matter
many many things burst my medulla
only small thing i fit talk sha
so many songs on my folder
all of them must to blow sha
plenty girls for my whatsapp
all of them want to know what’s up
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
say n_gga don come
the boy don show
enemies dey vex say the boy don blow
right on time, dem ma come my show
den ma ride or die
when they see me show
say n_gga don come
the boy don show
enemies dey vex say thе boy don blow
right on time, dem ma come my show
dеn ma ride or die
when they see me show
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
i give thanks to the almighty
for time and life and graces
annabelle yes you’re naughty
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
Random Lyrics
- dante bowe - wind me up lyrics
- colt ryder stone - time lyrics
- b soul - мисфитс (misfits) lyrics
- pilt chamberlin - supersonic lyrics
- marti webb - let me finish (reprise) [live] lyrics
- dubvision & jem cooke - take me to another world lyrics
- flood district - anniversary lyrics
- tech n9ne - problem at the pump (skit) lyrics
- juss kev - lock hard cypher pt. 2 lyrics
- tavenchi - fucked up lyrics