bella shmurda - loose it كلمات الأغنية
[verse 1: bella shmurda]
bad girl put me on new tour, gat me feeling perry bad man on duty
i used to be loyal to my duty oh, fine girl bad girl she a guilty
got me feeling if your love is a crime, you for don jail me for life
now me i don realize, everything wey you talk na lie
[chorus: bella shmurda]
my baby oya loose it (loose it, loose it)
you just dey whine me, whine me, whine me
you just dey confuse me (fuse me, fuse me)
you just dey turn me, on me, on_on
o baby oya loose it (loose it, loosе it)
you just dey whine me, whinе me, whine me
you just dey confuse me (fuse me, fuse me)
you just dey turn me, on me, on_on
[verse 2: bella shmurda]
natural causing disaster, front and back she my desire
foreign girl, she a londoner, oluwa designer
ah, baby flamingo, mummy min duro, won fe momo ton jo
nintendo, no go telemundo, ata rodo baby commando
ah, oya flamingo, mummy min suro won fe momo ton jo
nintendo, no go telemundo, ata rodo baby commando
[verse 3: simi]
shmurda know we no dey fight
i can show you what i mean tonight
fine boy shon whine mi ni?, baby mi mashe bayi
baby shongbo mi o?, wanna tell you wetin dey okan mi o
you tell me say you love me o, me sef i love you from here to sokoto
iwo logbemi debe, baby na you carry me go, iwo logbemi gbemi debe
fomo, you dey fear but baby no show
logo me no worry, drive me loko
[chorus: bella shmurda, simi, ]
my baby oya loose it (loose it, loose it)
you just dey confuse me (confuse me)
o baby oya loose it (loose it, loose it)
you just dey confuse me (fuse me, fuse me)
[outro: bella shmurda, simi]
omo yen dangbana (dangbana)
calling [?]
omo yen whining me o, take my heart o pieces ni o
ah, baby flamingo, mummy min duro won fe momo ton jo
nintendo, no go telemundo, ata rodo baby commando
ah, oya flamingo, mummy min duro won fe mom’s ton jo
nintendo, no go telemundo, ata rodo baby commando
كلمات أغنية عشوائية
- rob49 - chosen 1 كلمات الأغنية
- zena (tr) - sevmem كلمات الأغنية
- cinnemane - riri كلمات الأغنية
- pillowinde - courtney كلمات الأغنية
- pres - reflections كلمات الأغنية
- puya - maine e o noua zi كلمات الأغنية
- the invention of flight - where we started كلمات الأغنية
- patsy torres - te juro كلمات الأغنية
- xoly - makeup كلمات الأغنية
- m4rkim - serpente كلمات الأغنية