
bella shmurda - holy jah كلمات أغنية
bella shmurda _ holy jah lyrics
uh_mm, ya_ya_ya, ya_ya
ah_ya_ya, fine boy, bella, aya
aya_ya
happiness, happiness, happiness is all i need (mm_mm)
i no want stress, no worry (mm_mm)
we all out here surviving (mm_mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm_mm)
dem go whine you, no panic (mm_mm)
whoa_whoa_whoa, yeah_yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something (whoa_whoa_whoa)
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah_ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm_mm)
i no want stress, no worry (mm_mm)
we all out here surviving (mm_mm)
evidеnce, many vex, nitori economy
dеm go whine you, no panic
whoa_whoa_whoa, yeah_yeah
go shawty_shawty, go loco_loco
dance to the gbẹdu, porogodo
wetin you dey find for sokoto
ọmọ, e fit dey your ṣokoto
issa lonely road, many don lose hope
person no fit know
when e go reach your turn, ooh_whoa_whoa, yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah_ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm_mm)
i no want stress, no worry (mm_mm)
we all out here surviving (mm_mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm_mm)
dem go whine you, no panic (mm_mm)
whoa_whoa_whoa, yeah_yeah
كلمات أغنية عشوائية
- farewell fighter - anthem west كلمات أغنية
- misconduct - forgive and forget كلمات أغنية
- pipedown - sierra lenone كلمات أغنية
- mungo jerry - tramp كلمات أغنية
- desert - soul of a wanderer كلمات أغنية
- moe bandy - fais do do كلمات أغنية
- michael bolton - new love كلمات أغنية
- misconduct - make a difference كلمات أغنية
- pipedown - human & human كلمات أغنية
- mungo jerry - heartbreak avenue كلمات أغنية