
bella alubo - little bum bum كلمات أغنية
mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
he say make i mukulu now
mukulu mukulu now
aunty make i sangerewa
i see him looking me now
he say he no want to shout
he no want clout
he just want him name to be the one wey dey my mouth
he say send your aza (aza aza aza)
i want to wire (wire wire wire)
he say shey na goskolo baby how you take me higher (higher, higher, higher)
say this you face e o
dey make i craze e o
he say mami gimme pami for cup
baby i’m thirsty o
say this you face e o
dey make i craze e o
he say mami gimme goro wan chop
baby i’m sleepy o
mr lover ojikologo
isabella oya jikologo
nakamura ojikologo
bismillah oya jikologo
hallelujah ojikologo
mozzarella oya jikologo
cinderella ojikolo_
carry your pashmina oya jikologo
ayyy with your little bum bum
he say he wan see me whine with my little bum
ay ay with your biggy bum bum
sister abeg help me whine with your biggy bum bum
ehen ehen ehen ehen (all the guys)
ehen ehen ehen ehen (in the building)
ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, i see you okay)
ehen ehen ehen ehen
ehen ehen ehen ehen (all
the girls)
ehen ehen ehen ehen (in the building)
ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, wey be fine girls)
ehen ehen ehen ehen
tomato jos dey come with tatashe be careful o
too much stew wey get rodo wey dey pepper o
oga no put mouth for something you no fit swallow yeah yeah yeah
dey your side, make i dey my side
mr lover ojikologo
isabella oya jikologo
nakamura ojikologo
bismillah oya jikologo
hallelujah ojikologo
mozzarella oya jikologo
cinderella ojikolo_
carry your pashmina oya jikologo
ayyy with your little bum bum
he say he wan see me whine with my little bum
ay ay with your biggy bum bum, sister abeg help me whine with your biggy bum bum
كلمات أغنية عشوائية
- lana delina - depresiva كلمات أغنية
- ronnie milsap - you're drivin' me out of your mind كلمات أغنية
- fairuz فيروز - habaytak besayf كلمات أغنية
- sterling hayes - johnny tsunami (my hobbies) كلمات أغنية
- la'porsha renae - cover up كلمات أغنية
- the cribs - glandular fever got the best of me كلمات أغنية
- böhse onkelz - mutier mit mir كلمات أغنية
- puzzle - limit كلمات أغنية
- kxng crooked - get it easy كلمات أغنية
- niyaz - tam e eshq (the taste of love) كلمات أغنية