bela & rhymes music - the best thing كلمات أغنية
we don come, we don come again
if they wan talk make them talk ajeh
see they no get the liver
sooon they go turn to believer
you no go believe am
i no dey talk too much
let the music speak
open ears unlock
lines wey go hit that spot
e go turn you on
like say na g_spot
muyii na different breed
put me on anything
i go deliver
“your bars na simple thing “
abi you be simpleton
make i break am down for you
omo ologo
no be joke o
you go know very soon
all of them don
dey in chokehold
na me dey cause the flu
omo olomi
no be joke o
you go know very soon
all of them don
dey on chokehold
na me dey cause the flu
i talk am before i no be ordinary person
float on this beat like a jet ski
make deeper life girl dey do belly dance
the baddie inside her i don release am
i’m spitting straight from the belly
you can just tell that it’s destiny (ohhhhhhhh)
she said everything you drop e dey live in my head (rent free)
everything you done dey catch my interest (it’s interesting)
you don’t even try but you know you’re the…
best thing
best thing that happened to me
sheb’orin mi lon jo
don to the people, now they calling me hunco
pr_nto
awon ton senu wọn shonsho
see now see now
oju won ti yan
they never see nothing
and we still come
lasgidi to boston
do you trust me
i put my trust in
god
it’s the first thing
so ma lo be si
see all my haters see now they don clear
now see me here
hands in the air
don’t play, though i’m not vdm
you will learn
and you will learn the hard way
see all my haters see now they don clear
now see me here
hands in the air
don’t play, though i’m not vdm
you will learn
and you will learn the hard way
i talk am before i no be ordinary person
float on this beat like a jet ski
make deeper life girl dey do belly dance
the baddie inside her i don release am
i’m spitting straight from the belly
you can just tell that it’s destiny (ohhhhhhhh)
she said everything you drop e dey live in my head ( rent free)
everything you done dey catch my interest ( it’s interesting)
you don’t even try but you know you’re the…
best thing
best thing that happened to me
كلمات أغنية عشوائية
- coru - 49er (intro) كلمات أغنية
- quincy jones - stuff like that (1995) كلمات أغنية
- joel hallikainen - entä sitten كلمات أغنية
- vii - sanctuaire كلمات أغنية
- shoshana bean - home كلمات أغنية
- sidsel ben semmane - twist of love كلمات أغنية
- haydn stone - white collar hustler كلمات أغنية
- sergio contreras - el tango de la envidia كلمات أغنية
- ezza - too late كلمات أغنية
- tech n9ne - na na كلمات أغنية