kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bee deric - see finish كلمات أغنية

Loading...

omo, wetin dey sup na?
this one wey people no dey their business again
everybody wants to be in everybody’s business
if you’re doing good, you’re doing bad, dem go still talk, ahn_ahn

wetin be this?
i no wan see finish, yeah, see finish
i no wan see finish, yeah
see finish, i no wan see finish
see finish, yeah_yeah, yeah
wetin be this?
i no wan see finish, yeah, see finish
i no wan see finish, yeah
see finish, i no wan see finish
see finish, yeah_yeah, yeah, yeah

for the bando, i give them sanko
na me them like, oh, they love my jam slow
style boost got nitro, aiming for them bank oh
this lifе na yolo, so chop am low_low
on top, shey i did it?
top notch, i admit it’s god’s love
topping cities, nonstop, my stylе no getti bus stop
na why i use my condom, f_ck love, yeah_yeah

wetin be this?
i no wan see finish, yeah, see finish
i no wan see finish, yeah
see finish, i no wan see finish
see finish, yeah_yeah, yeah
wetin be this?
i no wan see finish, see finish
i no wan see finish, yeah
see finish, i no wan see finish
see finish, yeah_yeah, yeah, yeah
man wey hustle must chop
for the bread bruh, don’t stop
waka till you reach the top
shey na me know how e be for my corner
omo, i just start to discover
say na me gas run am, back to the bone
back to the sender
only bee, they gas to discover
real real real real, they gas to reveal, say na me get the heat
ou_ou, ou

yeah, wetin be this?
i no wan see finish, yeah

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...