
bayanni - family كلمات أغنية
[intro]
oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si’bi giga, awon ota le’gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę
[verse 1]
steady hustle i no dey rest oh
me i no get many friends oh
tori pe won o ko mi be o ah (oh, ah)
just another boy from the ghetto
i be looking for daily bread oh
so fun won mi o gbo’holiday oh, ah, ye
[chorus]
so i carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble o
ye, ye, ye
[post_chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n sе mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye
[verse 2]
so if you see me for the road oh, no go lose guard am
my mind don go faraway, me i no fit shalaye
if you see me enter party, no go dey shout am
gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye
[pre_chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye
[chorus]
carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble oh
[outro]
call me bayanni
hmm, bayanni
كلمات أغنية عشوائية
- blopa - fluxo 1991 كلمات أغنية
- crossfade - atlantis كلمات أغنية
- josh heinrichs - set fire to the rain (feat. stick figure) كلمات أغنية
- lil b - happy new year كلمات أغنية
- the niceguys (yves) - 265 (inglorious basterds) كلمات أغنية
- chief monarchy - do i wanna know (remix) كلمات أغنية
- 311 - can't fade me كلمات أغنية
- sniper - zamalia كلمات أغنية
- fidel rueda - popurri كلمات أغنية
- set&match - je m'en bats les nuts كلمات أغنية