
basketmouth - listen كلمات أغنية
listen lyrics
[intro]
it’s wande coal
easy
bm the tunes
basket mouth
duktor
[chorus: wande coal]
tetiiiiii
teti nkan ti mo fe so na
mo ko teti (teti)
teti nkan ti mo fe so na oh
awulo niwaju oh
[verse 1: wande coal]
gbes
look at all the people wey dey look for me now
back then dem no dey my _face
i been no like them and anybody dey try to invade my _sp_ce
that’s why i no like them
tell them the story when i still dey hustle for lekki _phase
lekki phase one
i’m a black diamond (i’m a black diamond)
[pre_chorus: wande coal]
money long like ogologologologo
monеy long like ogologo ogologo oh
yeah ehn
iskaba
awudat
monеy long like ogologologologo
money long like ogologo ogologo oh
iskaba yeah
easy
bm the tunes
basketmouth
[chorus: wande coal]
tetiiiiii
teti nkan ti mo fe so na
mo ko teti (teti)
teti nkan ti mo fe so na oh
awulo niwaju oh
[post_chorus: wande coal]
(everytime i step out i go tear am go down)
(tear am go down)
(why dem a vex cos i tear am go down)
(why, why she dey wan to dey bend am go down)
(why, why she no like…)
(why, why she no like…)
everytime i step out i go tear am go down
tear am go down
why dem a vex cos i tear am go down (why)
why she dey wan to dey bend am go down (why)
why she no like to dey wear am go down
[chorus: wande coal]
tetiiiiii
teti nkan ti mo fe so na
mo ko teti (teti)
teti nkan ti mo fe so na oh
awulo niwaju oh
[outro: wande coal]
everytime i step out i go tear am go down
tear am go down
why dem a vex cos i tear am go down (why)
why she dey wan to dey bend am go down (why)
why she no like to dey wear am go down
duktor
كلمات أغنية عشوائية
- la peee - cocaïna كلمات أغنية
- atlas//theory - undertow كلمات أغنية
- nineteenhunnid - exodus كلمات أغنية
- paradox - a meeting of minds كلمات أغنية
- idol of fear - trespasser كلمات أغنية
- kiingthergors - leave you كلمات أغنية
- kmfdm - megalomaniac (bomb) كلمات أغنية
- pl3x - scarface كلمات أغنية
- the right brothers - somewhere in baghdad كلمات أغنية
- cosznmo - frontin كلمات أغنية