
bantu (crew) - me, myself and i كلمات أغنية
[chorus]
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problem from my eye
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problem from my eye
[verse 1]
i dey face my lane dey go
i no dey yan big grammar, no dey talk òyiǹbó
na to hammer na ihn be my goal
na to prosper na ihn be my own
i go make am by force
by hook or by crook
if you like make you hate me
if you like make you look
ọ̀gá conscience morality judge me not
na survival of the fittest from south to north
[chorus]
na mе, myself and i
nothing concern me with your cry
na mе, myself and i
carry your problems from my eye
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problems from my eye
[verse 2]
ó yá wetin you wann do change my situation
which miracle dey comot frustration
since we dey grow na suffer suffer we know
nothing to show at 58 o
we country na one chance big go slow
na thief dey progress dey advance e o
no tell me say di future go bright
when mosquitos dey chop us and hunger dey bite
[chorus]
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problems from my eye
na me, myself and i
nothing concern me with your cry
na me, myself and i
carry your problems from my eye
كلمات أغنية عشوائية
- lil pump & ehizdans - gucci gang "too fly freestyle" | ehizdans كلمات أغنية
- lica & arenaria - outro كلمات أغنية
- abominable intelligence - war of secession كلمات أغنية
- sinsantidad - migas de pan كلمات أغنية
- nvxus - eloy - slowed كلمات أغنية
- flashy - dankbar كلمات أغنية
- yuna song - sixteen كلمات أغنية
- imperial age - death guard (live in london) كلمات أغنية
- sharax - infamous كلمات أغنية
- waunty 812 - flash star كلمات أغنية