
balloranking - marama كلمات أغنية
(intro)
his is crazy
(verse 1)
bigger dreams me i dey chase
so bad energy don’t come nearby
pass me the badderman
base on god
many many dey bother mind
as i see today i dey thank god
if i dey see am do one by one
ki won to ji saye, i don take off
wetin i go chop no go pass me by
it’s you boy ranking
na we dey banging
(chorus)
everywhere marama
everywhere good
everywhere machala
hmmm
awon temi akuku mora wa
everyday on cruise
talo sope we no go tingaza
(versе 2)
my brother i came up zeal
na my provincе back to atlanta
awon omo ope tin na dollar
na bad belle go get heart attack
she gives you asala u go big d_ld_
amina ti di pa pa pa
omo ologo ma go ise yen
won ti dorimekun won pa baba
anytime is right time mo tun gbodo
baba must not know say ali mo do bo
moni mo de ma fa oun owo mi o to
pe eyi show mi ke mi le cope
dede yen o go
na only me dey see my view
to succeed na him me i choose
many are called but few are chosen
(chorus:)
everywhere marina
everywhere good
everywhere machala
hmmm
awon temi akuku mo ra wa
everyday on cruise
talo sope we no go tingaza /2
emi lomo to n so, ko to lo omo to shan
fun mi 1 shot 2shot 3shot o
kolomo kilo fomo e
lale yi ko ma wo bum shot o
everywhere machala
everywhere good
everyday on cruise
na who say we no go tingaza
we no go tinga ah ah
كلمات أغنية عشوائية
- 163onmyneck & polyana - изюмчик (raisin)* كلمات أغنية
- kaqriyoterror - therefore? كلمات أغنية
- 藤山一郎 (ichirou fujiyama) - 東京の灯 (tokyo no akari) كلمات أغنية
- bright light bright light - thinking about it كلمات أغنية
- br0dy - lazy chilla virus كلمات أغنية
- savoy (nor) - you won't come to the party كلمات أغنية
- anders hatlo - tullesangen كلمات أغنية
- whytrevxr - demon slayer كلمات أغنية
- nightfall - wolves in thy head كلمات أغنية
- vola tila - cool of this heart كلمات أغنية