
balloranking - costa rica كلمات أغنية
verse 1
everything going proper (yebo)
everyday, we making more pound
na heavy paint the town
ohema, dey your kneel down
me be the king, make dem give me the crown
ahead ahead, making mama proud, yeah
biggie man no dey too shout
chorus
won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
mo jawo costa rica
been wan flex with my cocaina
won ja l’orun, ko kan aye na
omo, ko kan aye (yii)
no go leave me oh, my yarinya (yebo)
motiwa e lo si marina
olomoge, ma pami na_ahh, ma pami
verse 2
ma pami
wey you dey high me like pami
dеy gimme high_key, melody
chop lifе for miami (‘iami, ‘ami)
plenty talk no dey full basket (full basket)
talk my matter for internet
no foh if you hear say i don buy jet
40 milli dollar for mi wallet
ah, miole ka’we, mo mo’wo ka o (mo’wo ka o)
t’oba pa’wo, kilofe pa o? (kilofe pa oo?)
ah, maye ti san’wo yen o (san’wo yen e_eh)
awon omoyi, o ti sh’oshole (oshole oh)
chorus
won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
mo jawo costa rica
been wan flex with my cocaina
won ja l’orun, ko kan aye na
omo, ko kan aye (yii)
no go leave me oh, my yarinya (yebo)
motiwa e lo si marina
olomoge, ma pami na_ahh, ma pami
bridge
everything going proper
na heavy paint the town
me be the king, make dem give me the crown
biggie man no dey too shout
chorus
won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
mo jawo costa rica
been wan flex with my cocaina
won ja l’orun, ko kan aye na
omo, ko kan aye (yii)
no go leave me oh, my yarinya (yebo)
motiwa e lo si marina
olomoge, ma pami na_ahh, ma pami
كلمات أغنية عشوائية
- arcane existence - bleeding through كلمات أغنية
- dead meadow - ain't got nothing (to go wrong) كلمات أغنية
- chromeo - one track mind كلمات أغنية
- jamatami - 2gether 4ever كلمات أغنية
- the essex green - everything is green (alt. version) كلمات أغنية
- robyn hitchcock & the venus 3 - evolove كلمات أغنية
- wolf angel - self discovery كلمات أغنية
- ørjan nilsen - million miles away كلمات أغنية
- glacium - petrichor كلمات أغنية
- oslo ess - napoleon كلمات أغنية