
badboy lessy - through the storm كلمات أغنية
intro
no dey follow me talk that rubbish
for early mormon wey we dey so!
commot for my dm abeg
go find update, your mate dey find money, you dey here dey do rubbish
you dey here dey follow me talk nonsense
abeg i dey busy… f_ck off
rubbish
setter
since i dun wise up, you be so magician for real
be like miracle to me
you don’t play with my feelings
yes i know say i be your one and only pikin
but some rules n0bi for me
me gats chase this monеy
i know i’m a badboy
tori owo moshey saloo
even when i light up
adura yin, mi o fi shakoo
i know i’m a badboy
tori owo moshеy saloo
even when i light up
adura yin, mi o fi shakoo
chorus
mumsy makes me reluctant
whenever i need something, mumsy guide me sha
mama mi, mo gat e
sha ma shako sha
say me i dey for you! no go worry mom
no go worry mom
iya lolu gboro mi
tin toju mi, ni kekere
eyin re lo fi ponmi
iya ku ishey mi
masaratti’s verse
more privacy more peace
when i’m going through my sh_t n0body notice
more life more frith
remember i had no option left and no st__ze
mi o mo pe ogun laye i for no come
na luck my parle get omo e for no cum
maami de boost my product biti glocom
she say ride on omomi make you go come
but lewa say ratti when you go blow
i say me i no know na only my god know
awelewa ma lo i say make she no go
but she no de hear me she say make i hustle o
i get many thing to prove to you that i love you
only if you give me chance to prove love too
but mi o le tori iyen ma fumble
mama de house na why i no de bottle
omo and i no de ball too
chorus
mumsy makes me reluctant
whenever i need something, mumsy guide me sha
mama mi, mo gat e
sha ma shako sha
say me i dey for you! no go worry mom
no go worry mom
iya lolu gboro mi
tin toju mi, ni kekere
eyin re lo fi ponmi
iya ku ishey mi
كلمات أغنية عشوائية
- djavan - me leve كلمات أغنية
- danni ubeda - pideme كلمات أغنية
- djavan - petala كلمات أغنية
- deadsy - texas never whispers كلمات أغنية
- deadsy - mansion world (deepsky remix) كلمات أغنية
- deadsy - dreamcrusher (demo clip) كلمات أغنية
- deadsy - flowing glower (days from impact version) كلمات أغنية
- djavan - samurai كلمات أغنية
- deadsy - colossus كلمات أغنية
- djavan - se acontecer كلمات أغنية