
badboy gr3y - serial killer lyrics

na your problem , na big problem
if you hate on me , na huge problem
na your problem , na big problem
if you hate on me , (greeeeey!!!!!!)
na huge problem
hennessy dey pour for my watch , my time it is dripping
i’m getting money in a rush , and buy a house every season
and every other night i dey work , government dem be snoozing
i’ll be sucking on a blunt , so i’m fly to the ceiling
reggae & blues aeh! , gbogbo eyi cruise
i heard a rumour they wan end who?
you go tell me who be the maga wey send you
yeah yeah
wetin consign you ?
shey because i no dey talk i dey with strap too
and all my n_gga’s fit erase you likka pencil
and all the demo you dey do i’m badder than you
cause i’mma serial k!ller ohh
na me dey k!ll the beat e gon’
na me dey give them vibes e gon’
cause i’mma serial k!ller ohh!
na me dey murder beat e gon’
na me be ted bundy for words
woke up in the morning & i brush up my t__th
and look inner the mirror
legend dey for the mirror , glorious man made interior
omo no go do me koni , e no funny
fit to kee for money , no be joking
n_gga no go owe me , e no funny , cause i fit to catch your body
reggae & blues aeh! , gbogbo eyi cruise
i heard a rumour they wan end who?
you go tell me who be the maga wey send you
yeah yeah
wetin consign you ?
shey because i no dey talk i dey with strap too
and all my n_gga’s fit erase you likka pencil
and all the demo you dey do i’m badder than you
cause i’mma serial k!ller ohh
na me dey k!ll the beat e gon’
na me dey give them vibes e gon’
cause i’mma serial k!ller ohh!
na me dey murder beat e gon’
na me be ted bundy for words
na your problem , na big problem
if you hate on me , na huge problem
na your problem , na big problem
if you hate on me , na huge problem
Random Lyrics
- maurizio piccoli - pianeti lyrics
- alonso del río - shiva lyrics
- farina - a fuego lyrics
- ruffiction - unpolitisch korrekt lyrics
- mani (f.v.s.) - ετερώνυμα φαινόμεvα lyrics
- ben beal - distractions lyrics
- zola courtney - searching lyrics
- ayreon - shores of india lyrics
- korala maan, gurlez akhtar - bhai log mp3 song lyrics
- feno x smagi - gady - remix lyrics