
bad boy timz - folashade كلمات أغنية
[intro]
timz in the building
young fela oh yeah
ozedikus wannem
wetin be
if i start to talk many people wey no see me waiting by the door
other girls wey dey use iphone 6 when i be dey use nokia torch
[verse 1]
baby come clean to me like a yankee sea
make i seal things wey dem no see
all the people wey dey tell you make you no listen
baby girl i no dey gbadun all these things
baby she say she no go love me easy
she wan do me plenty strong things
she wan do me plenty strong things see
see the baby wey i give my love to
she don use me play nintendo
she don give me pick 2
oh my girl you don’t know
cause of you i don go broke
nitorie ni mo tun she fo kolo
olo olo olo olo
yo yo yo
[chorus]
folashade folakemi
sho ma fife ke mi
wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh
folashade folafunmi baby oh
sho ma fayo funmi
sho ma fife wa mi ri
[post_chorus]
ah omo yen dun gan
oh well i got that figure yea
oh when i see ya
oh my head dey scatter yo yo
oh when i see ya
oh baby girl l di ya ya ya
oh when i see ya do do do do
[verse 2]
come through
come thru baby girl come thru
i be the coke in your fantasy wey you see through
oh ma i get the addict o
i know the boy like say i be samuel etto
carry your love for hand like i be handle
oh baby girl no put me for ambush
oh my girl girl girl girl girl
the matter long
the matter plenty
olomi wa je a
i wanna put you in a bentley
see i wanna cruise you in a bentley
the matter long
the matter plenty
olomi wa let me show you some something
omo ikorodu now in a bentley
i wanna cruise you in a bentley
[chorus]
folashade folakemi
sho ma fife ke mi
wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh
folashade folafunmi baby oh
sho ma fayo funmi
sho ma fife wa mi ri
[post_chorus]
ah omo yen dun gan
oh well i got that figure yea
oh when i see ya
oh my head dey scatter yo yo
oh when i see ya
oh baby girl l di ya ya ya
oh when i see ya do do do do
[outro]
o shock wan bakan duro na oh ye
ozedikus wannem
كلمات أغنية عشوائية
- marlene - miss you a little كلمات أغنية
- lights - fight club كلمات أغنية
- bts - go go (고민보다 go) كلمات أغنية
- juicy j - that ain't you كلمات أغنية
- penga jog & payung teduh - akad كلمات أغنية
- the replacements - waitress in the sky كلمات أغنية
- népal - deadpornstars كلمات أغنية
- lei li - yuan cang tian bian le xin كلمات أغنية
- 43 - paraiso كلمات أغنية
- my ticket home - we all use كلمات أغنية