
babadeewonder - narrow كلمات أغنية
yeh yeh yeh oh
wo wo wo wo oh
yee oh
i feel good so many times i feel sad oh
i go school little even though i miss class
trynna finding de knowledge sometimes i no pass oh
many insults out there dem say i too razz
mogbe oh
dem say i too razz oh
i find my way oh oh
no delay
chasing de bag nd run away
no choice to ri owo mo fi sa ni ile oh
answer d prayers baba jo ba mi se oh
baba gbo adura mi oh
many many things oju ti ri oh
baba gbo adura mi oh
many many things oju ti…
shey nah from de ones way i call brothers
or from de ones way i call love of my life
all gang up in one nd want to bring me down
oju mi pon roro i no even bother
hmm…
babadeewonder just dey wonder
say wch kind life be this
stop to dеy ask me many insist
surely i go win i go defеat
with plenty style not in six feet
( not in six feet ) _2
chorus: oh yo yo yo
de road too narrow
__sho ti gbo
going high no more sorrow
__sho ti gbo
walking along with my shadow
__sho ti gbo
always on pills, we no go salaroo
__sho ti gbo. _2
i roll up
many people wondering wetin sup
trynna ease my stress not injured
why dis rabba never drop
oka mi ni shan
triple tap ko lo far with positive results
yeh yeh yeh oh wit positive results
gbamu gbamu
jiggy jiggy
i want chop life make i turn biggie biggie
alhamdulillah not in kiri kiri
why always me eyan balotelli
stop don’t trynna picking pocket
not too small having de chevrolet
ice on me and i want de wrist rolex
higher dream i want i say we no go less
say we no go less
yes integrity nah de legacy
mix de monster pelu hennessy
although nothing wey eyes never see
have seen de mountain valley nd de sea
yeh nd de sea
de road too narrow
___sho ti gbo
we going high no more sorrow
___sho ti gbo
walking along with my shadow
___sho ti gbo
always on pills we no go salaroo
___sho ti gbo. _2
i roll up
yeh yeh yeh oh
oh yo yo
gmg wan bi pelu choki
along side emma dave
baba dee wonder nah we dy here oh
yeh yeh oh
sey sey
yeh yeh oh
كلمات أغنية عشوائية
- milli bucks - hood baby freestyle كلمات أغنية
- fourwalls* (fl) - timezones كلمات أغنية
- teiry - вайбит (bonus) (vibe) كلمات أغنية
- full smena - диксон (dixon) كلمات أغنية
- kelompok penerbang roket - roda gila كلمات أغنية
- tauroctony - gentle soldier كلمات أغنية
- diego dinnamarco - el problema كلمات أغنية
- aqula - улица мала (the street is small) كلمات أغنية
- oaaak! - я так хочу (i so want) كلمات أغنية
- sylvaine - t o c k a كلمات أغنية