
b.o.y music - no be child's play كلمات أغنية
b.o.y
music
ofego
o to the f to the e to the g to the o
e get one day
wey be say
i dey for club
with b.o.y
we dey chill
for v.i.p
v.i.p
then all of a sudden
all of a sudden
e get this girl oh
wey dey viral
say she wan con
chill with us
na i tell the bouncer
make he ask her
one question
one question
say
are you equal, equal, equal
equal, equal
to the task, to the task
are you equal, equal, equal
equal, equal
to the task
cause
to chill with person like b.o.y
no be child’s play
to chill with person like ofego
no be child’s play
no be child’s play
no be child’s play
dem no dey call am b.o.y
for mouth
dem no dey call me
sharp shooter for mouth
as i talk am
i dey run am
exclusively
are you equal, equal, equal
equal, equal
to the task, to the task
are you equal, equal, equal
equal, equal
to the task
cause
to chill with person like b.o.y
no be child’s play
كلمات أغنية عشوائية
- slacker justice - beach jumper كلمات أغنية
- ghost and pals - apotropaism كلمات أغنية
- rocío dúrcal - de menos a más كلمات أغنية
- shag kava - jabba flow كلمات أغنية
- kid milli - goals كلمات أغنية
- angélica - me dá um beijinho كلمات أغنية
- l'abeille ouvrière - abus de confiance كلمات أغنية
- guerrer0 - persona كلمات أغنية
- bajaga & instruktori - nemoj da se zezaš sa mnome كلمات أغنية
- cristina d'avena - i puffi sanno (2017) كلمات أغنية