kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

azanti & psychoyp - clear road lyrics

Loading...

[intro]
bobo yii jo tee dollar
bobo yii jo psychoyp
bobo yii jo tee dollar
bobo yii jo psychoyp

[verse: psychoyp]
[?]
too many girl dem they try to link up
they said they dey for entrance the guys come up
you know she must have friends
ambition, outfit she’s [?]
trying to get tipsy, i’m trying to smoke blem

[verse: psychoyp]
omo i too ball (i too ball)
they wan confirm me i too sure (too sure)
new mac glizzy on tour
you gotta get rich if you tryna just ball
they say they wan sign me but they no get funds (no available!)
no available (ah)
i stand strong and i’m still able (ah)
it’s h_lla smoke on the d_mn table (clear road, clear road)

[chorus: psychoyp]
if you fresh pass make you come come drag the matter
and you go see us for tv and e go clear all your doubt
huh
yeah, yeah, if you wan come come drag the matter
you go see us for tv and na when e go clear all your doubt
[verse: azanti]
yeah
say na who dey knack beat ah
awọn t’emi wọn yapa ninu sh_tta
and we dey ball lori titi
all the kele wọn n wa mi

if you wan belong, better get funds
where the azul?
nibi nibi ma ku
sare wa gba, too easy for the street
i be new wizzy, yeah ah yeah

[verse: azanti]
na we fresh pass for the whole club
i don show and i gats show love
too many girls dem they trynna link up
they say they want zanti they gats come up
o se, and she gats get friends
three girls hattrick ni mo ko
maxo this beat e dey choke
yp i don jogodo

[chorus: pyschoyp]
omo i too ball (i too ball)
they wan confirm me i too sure (too sure)
new mac glizzy on tour
you gotta get rich if you tryna just ball
they say they wan sign me but they no get funds (no available!)
no available (ah)
i stand strong and i’m still able (ah)
it’s h_lla smoke on the d_mn table (clear road, clear road)
[verse: azanti]
if you fresh pass make you come come drag the matter
and you go see us for tv and e go clear all your doubt
o dope
yeah, yeah, if you wan come come drag the matter
you go see us for tv and na when e go clear all your doubt

[verse: azanti]
if you wan belong, better get funds
where the azul?
nibi nibi ma ku
drink tire till you belle full
dance tire till your leg break
if you wan belong, better get funds
where the azul?
nibi nibi ma ku
sare wa gba, too easy for the street
i be new wizzy, yeah ah yeah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...