ayra starr - sability كلمات الأغنية
[intro]
london (london)
[verse 1]
e n lę oh
greet everybody for here oh
padi jo shey shey pęlę oh
mo ti so funwon tęlę oh
belle oh
deliver like i get belle oh
dem say i dey go cele oh
dem say i dey go cele oh
[pre_chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
[chorus]
sabi oh, oh_oh (come on, come on)
sabi oh, oh_oh_oh_oh_oh_oh
sabi oh, oh_oh (come on, come on)
sabi oh, oh_oh_oh_oh_oh_oh (oya na)
[instrumental break]
[verse 2]
oni reason
oni reason why dem dey call me oloyin
while you beefing, i’m still lеading
k!ll anything i no fit miss
you no go fit in my shoes
high fashion, jimmy choo
wanna sip some jin and juice
tomorrow will bе okay
[pre_chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
[chorus]
sabi oh, oh_oh (come on, come oh)
sabi oh, oh_oh_oh_oh_oh_oh
sabi oh, oh_oh (come on, come on)
sabi oh, oh_oh_oh_oh_oh_oh (oya na)
[instrumental break]
[outro]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
كلمات أغنية عشوائية
- nouvlr - tu m'as fait كلمات الأغنية
- kori mullan - my world is burning (remix) كلمات الأغنية
- nxdia - what's it like? كلمات الأغنية
- bebe rexha - atmosphere (demo 4) كلمات الأغنية
- spongebob schwammkopf - lagerfeuerliedliedlied كلمات الأغنية
- hala sherif - alby fein? كلمات الأغنية
- beach weather - silent type كلمات الأغنية
- bouda omg - brume كلمات الأغنية
- daisy jones and the six - two against three كلمات الأغنية
- victor tavares - a dama e o seu plebeu كلمات الأغنية